Naijaloaded Logo

HIP HOP | GOSPEL |

NAIJA SONGS | GH SONGS | ZA SONGS

Jamscity

255 – Control ft. Joeboy & Bella Shmurda

Posted by on February 10, 2026 2:05am

0

German music trio and producers, 255 just dropped a new heartwarming song tagged “Control“.

To spice things up, he collaborated with Joeboy & Bella Shmurda.

You can’t let this beautiful song slip away! Smash that download button and bookmark this site for your future jam sessions!

Listen, Stream And Download Below:

255 Control Lyrics:

Never see before

Two, Fifty, Five

Wowowo

If I be ganja, na you be my lighter

If I be bread, na you go be my butter

I dey with you, I no got need another, -nother, -nother

Remember the first time we linked for Osapa?

You were looking fine, looking good, looking proper

Na you go spoil, na you I go pamper

Cause you dey muzz me

You dey control me

Oya put it on me wa se emi le sé gan sé emi le sé mama

Cause you dey muzz me

You dey control me

Oya put it on me wa se emi le sé gan

No be just your body

But na your body dey make me dey worry

And I dey feel e di ting for my belly

You do me things wey me never see before

Wowo

Body

Girl, na your body dey make me dey worry

And I dey feel e di ting for my belly

You do me things wey me never see before

Wowo

Aya-ya-ya

You, me

On me

You, me

On me

Hello, hello

Take me far away

You wan take me far away

Hello, hello

Pretty girl

Hello

What you wear?

Yellow

Colorful

Hello

Aya, na your body

Na your body dey make me dey worry

And I dey feel e di ting for my belly

Ololufe mi, sé o ma fè mi

Click to see more posts about 👇

See Also

Login to Comment Login

Go Back To The Top

Music of the Week