Naijaloaded Logo

HIP HOP | GOSPEL |

NAIJA SONGS | GH SONGS | ZA SONGS

Jamscity

BNXN – Ashimolowo

Posted by on February 10, 2026 9:32am

0

Naijaloaded presents a fresh and melodious track by Nigerian artist, songwriter and producer, BNXN tagged “Ashimolowo“, produced by Young Soul.

BNXN was born in Lagos. He is from Akwa Ibom state, grew up in Gbagada with his family, but relocated to Ogun State.

You can’t let this beautiful song slip away! Smash that download button and bookmark this site for your future jam sessions!

Listen, Stream And Download Below:

BNXN Ashimolowo Lyrics:

Magic, I ain't run out of service

I no just get time for their mentions

No come ask me silly questions

Like is Ashimolowo a bad bitch?

It's magic, I ain't run out of service

I no just get time for their mentions

No come ask me silly questions

Like is Ashimolowo a bad bitch?

Soro gbe won n'gbo ko le ye won

Look how we made it, aa oo de gbe'gbon

Make dem clear my way, since no be today

Wey I don Dey my lane no

I did not like how my nigga spoke to me

E make me feel like say him no know me

Cause I fought for this all my life

Dem no dash me my guy

So tin ba sope Allah wallahi

Believe me my guy

It's magic, I ain't run out of service

I no just get time for their mentions

No come ask me silly questions

Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)

It's magic, I ain't run out of service

I no just get time for their mentions

No come ask me silly questions

Like is Ashimolowo a bad bitch?

Dem ah talk but dem no know

Many things wey dem comment but all I know

Is me I no get time to relax

I Dey recharge

I no get time to revive wetin don die

When I roll up my Igbo

And I think about the journey I've been on

How you think say man go relent

I am a different guy

Wey Dey fight for my own lifeline

Hmm so bye bye

To relationships wey no pay I won't lie

Dem do me dirty for back but na pride

Wey no make me to Dey cry but man walahi

Many things wey dem wan do me but lai-lai

Cause they know the boy connected pass WiFi

And you know the boy gon be here till he dies

I ain't seen a nigga do it like me on my life

Me? I dey try!

It's magic (sabi now) I ain't run out of service

I no just get time for their mentions

No come ask me silly questions

Like is Ashimolowo a bad bitch? (Is Ashimolowo a bad bitch?)

It's magic (if you sabi now) I ain't run out of service

Click to see more posts about 👇

See Also

Login to Comment Login

Go Back To The Top

Music of the Week