Naijaloaded Logo

HIP HOP | GOSPEL |

NAIJA SONGS | GH SONGS | ZA SONGS

Jamscity 2

BNXN – In Jesus Name Ft. Soweto Gospel Choir

Posted by on February 10, 2026 11:27am

0

Naijaloaded is pleased to introduce a delightful new sound from Nigerian musician, BNXN tagged “In Jesus Name“.

BNXN collaborated with Soweto Gospel Choir to release this magnificent record produced by Gemini Major.

Furthermore, this remarkable record is one you cannot overlook, as it features an exceptional tune that is bound to resonate with those who have a passion for outstanding music.

Listen, Stream And Download Below:

BNXN In Jesus Name Lyrics:

Our heavenly father, Jesus Christ, I give you all the glory

Alhamdulilahi, all praise due to Allah

Allahu Akbar! (Allahu Akbar!)

Allahu Akbar!

Thank you lord Jesus

Allah walahi

Hmm Allah walahi

Moni Allah walahi

Allah walahi

Sope Allah walahi

Hmm Allah walahi

See na everyday wey me I dey pray

Na my daily bread wey me I dey chase

And I know failure e no go come my way

Cause na in Jesus name wey me I dey pray

See na everyday I dey calculate

See na everyday I dey operate

Na my daily bread wey me I dey chase

Me I know failure e no go come my way

See na everyday I dey calculate (calculate)

Na my daily bread wey me I dey chase (I dey chase)

I know failure e no go come my way

Many many things wey I got to say

For the many days wey I lost my way

Many rainy days with no single shade

But I still know say me I go find my way

When I lost my mom I was devastated

And I dropped in grades cause school didn't make sense

Then I found my gift and I flipped the switch

And I no need to tell you say I dey legit

Cause all my moves are orchestrated by God and the angels

You'll never catch a man frustrated cause all my pain, I put in my prayers hmm

I never could forget dem days I was stuck for ages

Could have got a lotta man frustrated but all my pain, I put in my prayers hmm

All my moves are orchestrated by God and the angels

Could have got a lotta man frustrated but all my pain, I put in my prayers na why

See na everyday I dey calculate (china oo china)

Na my daily bread wey me I dey chase (china oo china oo)

I know failure e no go come my way (china oo china oo)

Click to see more posts about 👇

See Also

Login to Comment Login

Go Back To The Top

Music of the Week