Naijaloaded Logo

HIP HOP | GOSPEL |

NAIJA SONGS | GH SONGS | ZA SONGS

Jamscity 2

BNXN – Totori

Posted by on February 10, 2026 5:54am

0

Check out the new jam by Nigerian artist, BNXN now on Naijaloaded for streaming and download tagged “Totori”.

Written by BNXN and Otiono Miracle Ogechi, this remarkable record was produced by Semzi and is part of BNXN’s latest album called “Captain“.

You absolutely need to jam to this song! Smash that download button and don’t forget to save this site for your next musical adventure!

Listen, Stream And Download Below:

BNXN Totori Lyrics:

Ohhhhaaiii, omo you for totori me one time, tor

Ah girl, your body is what I want

Make we pose for picture

My magazine baby, you for feature

But no, Odoyewu, you dey still ignore my calls

Ah, you know my P is not by force

This no be Cherekambia

Na my call wey you suppose to answer

Hmmm

Na my call wey you suppose to answer

Hmmm

Na my call...

I dey find money like I be junkie

How much you selling out for? Elo ni?

Would you let me know?

Eleyele mo wa, no reason me local — oh no

Big wahala if you owe me

Me I dey argue pass Pat Utomi

Eleyele mo wa, no reason me local

Would you let me know now? Oh no

Ani mo mo, mo mo, nkan t'ore lo ko

But it won't get to me no more, sho mo?

To ba mu mi lo s'odo

Nothing I won't sacrifice for you, sho mo?

This no be dead parole

It's what your friends want

But them no know say I'm still knocking at your door

Would you let me inside?

Ohhhhaaiii, omo you for totori me one time, tor

Ah girl, your body is what I want

Make we pose for picture (Aje o)

My magazine baby, you for feature

But no, Odoyewu, you dey still ignore my calls

Ah, you know my P is not by force

This no be Cherekambia (Aje)

Click to see more posts about 👇

See Also

Login to Comment Login

Go Back To The Top

Music of the Week