Naijaloaded Logo

HIP HOP | GOSPEL |

NAIJA SONGS | GH SONGS | ZA SONGS

Jamscity

Burna Boy – 28 Grams

Posted by on February 10, 2026 9:32am

0

Popular Nigerian singer, Burna Boy has launched a new touching hit track captioned “28 Grams“.

This song was written by Damini Ebunoluwa Ogulu, Adebajo Oluwanifemi Adebanjo, Carl Henderson, Marlon Samuel Dane Sobers, Geron Angelo Woodruffe and produced by NIPH Keys.

You can’t let this beautiful song slip away! Smash that download button and bookmark this site for your future jam sessions!

Listen, Stream And Download Below:

Burna Boy 28 Grams Lyrics:

(Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja)

Twenty-eight gram, one oz, me have, nínú ara mi o

I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you

I no dey too talk, na my mind I dey yarn

Mi o p'ara mi o

I no dey smoke crack, I dey smoke sativa

Mi o gb'oja sara mi, oh

(Ọmọ, iya mi gbo mi dada)

No go do cocaine, e go drive you loco

Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ iya mi gbo mi dada)

Wọn ni so fun e, wa gbera e leke

And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe

(Ganja)

Just give me (Ganja), original (Ganja)

I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja)

I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja)

For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah

Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo

Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own

I no need any disturbance, I no bother nobody, eh

Àwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician

(Ọmọ, iya mi gbo mi dada)

No go do cocaine, e go drive you loco

Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ, iya mi gbo mi dada)

What is that stench?

Click to see more posts about 👇

See Also

Login to Comment Login

Go Back To The Top

Music of the Week