Naijaloaded Logo

HIP HOP | GOSPEL |

NAIJA SONGS | GH SONGS | ZA SONGS

Jamscity

Burna Boy – No Panic

Posted by on February 10, 2026 7:37am

0

Naijaloaded presents a new melodious gbedu by Nigerian singer, songwriter and record producer, Burna Boy captioned “No Panic“, produced by P2J.

This intoxicating masterpiece was co-written by Damini Ebunoluwa Ogulu and Richard Isong.

This song is so good, it might just make your playlist jealous! Download it and keep this site close for more ear candy!

Listen, Stream And Download Below:

Burna Boy No Panic Lyrics:

Get everything pass all of them

No know who dey gas all of them

Me I just dey laugh all of them

Until when men go catch all of them

Use Timberland match all of them

'Cause ogun want to nyash all of them

Holy water splash all of them

I get ọpọlọ pass all of them

 

Me, I no panic

No panic

Me, I no panic

Them dey whine me, I no panic

Me, I no panic

No panic

Me, I no panic

Them go whine you but no panic

As dem dey whine me, I no panic

As dem dey whine you, no panic

No panic

Them go whine you but no panic

 

Them say I kidnap one of them

But I just dey laugh all of them

'Cause if I kidnap one of them

You no go ever see them again

Their mama go find them again

Their papa go find them again

Social media go find them again

Then police go dey find me again

 

Me, I no panic

No panic

Me, I no panic

Them dey whine me, I no panic

Me, I no panic

No panic

Me, I no panic

Them go whine you but no panic

As dem dey whine me, I no panic

As dem dey whine you, no panic

No panic

Them go whine you but no panic

 

I get money pass all of them

Get ọpọlọ pass all of them

And I just dey laugh all of them

Me, I just dey laugh all of them

Na until I catch one of them

Use Timberland match all of them

Or my brother blast one of them

Take my money dash one of them

Holy water splash one of them

Holy water splash all of them

Holy water splash all of them

Holy water splash all of them

Burna Boy No Panic Lyrics:

Get everything pass all of them

No know who dey gas all of them

Me I just dey laugh all of them

Until when men go catch all of them

Use Timberland match all of them

'Cause ogun want to nyash all of them

Holy water splash all of them

I get ọpọlọ pass all of them

 

Me, I no panic

No panic

Me, I no panic

Them dey whine me, I no panic

Me, I no panic

No panic

Me, I no panic

Them go whine you but no panic

As dem dey whine me, I no panic

As dem dey whine you, no panic

No panic

Them go whine you but no panic

 

Them say I kidnap one of them

But I just dey laugh all of them

'Cause if I kidnap one of them

You no go ever see them again

Their mama go find them again

Their papa go find them again

Social media go find them again

Then police go dey find me again

 

Me, I no panic

No panic

Me, I no panic

Them dey whine me, I no panic

Me, I no panic

No panic

Me, I no panic

Them go whine you but no panic

As dem dey whine me, I no panic

As dem dey whine you, no panic

No panic

Them go whine you but no panic

 

I get money pass all of them

Get ọpọlọ pass all of them

And I just dey laugh all of them

Me, I just dey laugh all of them

Na until I catch one of them

Use Timberland match all of them

Or my brother blast one of them

Take my money dash one of them

Holy water splash one of them

Holy water splash all of them

Holy water splash all of them

Holy water splash all of them

Click to see more posts about 👇

See Also


Login to Comment Login


Go Back To The Top

Music of the Week