Naijaloaded Logo

HIP HOP | GOSPEL |

NAIJA SONGS | GH SONGS | ZA SONGS

Jamscity 2

Davido – Awuke Ft. YG Marley

Posted by on February 10, 2026 9:32am

0

Naijaloaded presents a new melodious track by Nigerian artist, Davido named “Awuke”.

To make it more intriguing, he decided to join forces with YG Marley.

I would highly recommend listening to this fascinating song. Kindly click on the download button to enjoy it, and please remember to bookmark this site for more amazing tracks.

Listen, Stream And Download Below:

Davido Awuke Lyrics:

Don't worry

Mavi again

 

I must tell my mummy for you

For all the likkle likkle things you dey do, wey dey make me kolo, aw

Ṣe you lock me for your konlo?

'Cause the way e dey go, e no clear you don do me bọbọ

 

Ah-ah-ayy

Awuke, ayy-ah-ayy

Ah-ah-ayy, ah-ha

I go run away from love

Ahh-ahh-ayy

Awuke, ayy-ah-ayy

Ah-ah-ayy, ah-ha

You don finish me with love

 

Okay, your body fire gan-an

Oh, bebe, whine am jọ

Ehn? I dey your matter jọ

Your body na chairman, I loyal gan-an

Say whine, you fire gan-an

Orente, whine am jọ

Do body like Poco jọ

Girl, you burst my head and I loco jọ

 

Now, it's not what you're used to

I'mma show you love from the new school

And it's not what you thinking about

And I'mma show you how that we move around

Always been turning, get to me

Freedom is my remedy

Oh, they been tryna get to me

But they never get far

 

Said she want to be my baby

Said she want to be my lady, oh

Said she want to be my baby

Said she want to be my lady, oh-oh-oh

Be my baby

Said she want to be my lady, oh

This kind love na sweet jollof

And I dey knock e for your door

Oh baby make you pour some more

 

Ah-ah-ayy

Awuke, ayy-ah-ayy

Ah-ah-ayy, ah-ha

I go run away from love

Ahh-ahh-ayy

Awuke, ayy-ah-ayy

Ah-ah-ayy, ah-ha

You don finish me with love

 

Okay, your body fire gan-an

Oh, bebe, whine am jọ

Ehn? I dey your matter jọ

Your body na chairman, I loyal gan-an

Say whine, you fire gan-an

Orente, whine am jọ

Do body like Poco jọ

Girl, you burst my head and I loco jọ

Davido Awuke Lyrics:

Don't worry

Mavi again

 

I must tell my mummy for you

For all the likkle likkle things you dey do, wey dey make me kolo, aw

Ṣe you lock me for your konlo?

'Cause the way e dey go, e no clear you don do me bọbọ

 

Ah-ah-ayy

Awuke, ayy-ah-ayy

Ah-ah-ayy, ah-ha

I go run away from love

Ahh-ahh-ayy

Awuke, ayy-ah-ayy

Ah-ah-ayy, ah-ha

You don finish me with love

 

Okay, your body fire gan-an

Oh, bebe, whine am jọ

Ehn? I dey your matter jọ

Your body na chairman, I loyal gan-an

Say whine, you fire gan-an

Orente, whine am jọ

Do body like Poco jọ

Girl, you burst my head and I loco jọ

 

Now, it's not what you're used to

I'mma show you love from the new school

And it's not what you thinking about

And I'mma show you how that we move around

Always been turning, get to me

Freedom is my remedy

Oh, they been tryna get to me

But they never get far

 

Said she want to be my baby

Said she want to be my lady, oh

Said she want to be my baby

Said she want to be my lady, oh-oh-oh

Be my baby

Said she want to be my lady, oh

This kind love na sweet jollof

And I dey knock e for your door

Oh baby make you pour some more

 

Ah-ah-ayy

Awuke, ayy-ah-ayy

Ah-ah-ayy, ah-ha

I go run away from love

Ahh-ahh-ayy

Awuke, ayy-ah-ayy

Ah-ah-ayy, ah-ha

You don finish me with love

 

Okay, your body fire gan-an

Oh, bebe, whine am jọ

Ehn? I dey your matter jọ

Your body na chairman, I loyal gan-an

Say whine, you fire gan-an

Orente, whine am jọ

Do body like Poco jọ

Girl, you burst my head and I loco jọ

Click to see more posts about 👇

See Also


Login to Comment Login


Go Back To The Top

Music of the Week