Naijaloaded Logo

HIP HOP | GOSPEL |

NAIJA SONGS | GH SONGS | ZA SONGS

Jamscity 2

Rema – Fun

Posted by on February 10, 2026 5:50am

0

Nigerian singer and song writer, Rema has released a new track tittled “Fun”. This is a standalone hit that follows previous successful tracks like kelebu, Bout U and others.

His smooth vocals and tune gives anyone who loves music a melody that resonates with joy and happiness.

I highly recommend listening to this fascinating song. Smash that download button and bookmark this site for your future tracks like this!

Listen, Stream And Download Below:

Rema Fun Lyrics:

London

Another banger.

Abeg, pass me my cup,

I just want to have fun,

I no wan worry too much,

I no wan worry too much,

I don dey gather my funds,

Me and my guys dey on soft,

If you dey hate, e no be my fault,

Better wait for your turn,

Oya oh, I’m dripping,

Pelú water, fiji (Fiji),

Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky),

Girls no wan leave me,

Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm,

Pushing P’s on lowkey,

Don’t play with me, I do this.

I no get competition, my enemy na sapa (Say, na sapa),

Na why I gara (Na why I gara),

‘Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard),

Family matter, men still mount, Inshallah,

Stuck to the plan,

Keep my head up even though say sometimes it seems very hard,

Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad,

MIA, email me, I can’t give you my AT&T, man,

No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here,

I no like stress,

Abeg, pass me my cup,

I just want to have fun,

I no wan worry too much,

I no wan worry too much,

I don dey gather my funds,

Me and my guys dey on soft,

If you dey hate, e no be my fault,

Better wait for your turn,

Oya oh, I’m dripping (Oya oh, I’m dripping),

Pelú water, fiji (Fiji),

Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky),

Girls no wan leave me (Leave me),

Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm,

Pushing P’s on lowkey,

Don’t play with me, I do this (I do this),

Oh, yeah, oh, yeah (Oh, yeah),

The streets ain’t got no love (No love),

Hm-hm, no matter what you do,

People dem must to talk,

Even if say you wan respond (Even if say you wan respond),

They go say you’re the one who’s immature,

Like say na your fault (Fault),

Omo mi, you gats serve before you turn boss,

Omo mi, e go hard before e go soft,

Universe no like force,

Take your time, brother mi, no rush (No rush),

Abeg, pass me my cup,

I just want to have fun,

I no wan worry too much,

I no wan worry too much,

I don dey gather my funds,

Me and my guys dey on soft,

If you dey hate, e no be my fault (Fault),

Don’t play with me, I do this,

Click to see more posts about 👇

See Also

Login to Comment Login

Go Back To The Top

Music of the Week