Naijaloaded Logo

HIP HOP | GOSPEL |

NAIJA SONGS | GH SONGS | ZA SONGS

Jamscity

Spyro – Wife Material

Posted by on February 10, 2026 11:15am

0

Renowned and uprising Nigerian artist, songwriter, Spyro has recently sent out another banging new single tittled “Wife Material”.

The track celebrates devotion and the qualities of an ideal partner. Its catchy chorus makes it suitable for wedding ceremonies and anniversaries.

Make sure to bookmark this site for more songs and don’t forget to add this wonderful track to your playlist collection.

Listen, stream & download below:

Spyro Wife Material Lyrics:

You are a wife material, Janet

You are the answer to my prayer

Sweet Maltina, Janet o

You be like Pizza for my Freezer

I know for IG say dem go vex o

See as you set, baby God punish satan

Ja-ne o, Janet, There’s no need to fidget

You no be panti o, Janet, Iwo nikan pere

Talo mo oriki Ja-ne o, e pariwo

My baby sweet pass pami o, mi o le pariwo

For NLP I pray, God give me bae

Cos na werey full Lekki and these girls no get Mercy

Oti se, baba ti bami se

Put a smile upon mi face, give me you so hear me say

Baby as you dey, mi o le showo na

As you don say yes, mi o pe oloso mo

This peace you give to me, mi o de fe ko tan

Who is calling, Nengi, ma pe mi o

Ma gbe e sori bi gele o

Baby sun mo bi, ka lo je ete o

Baby sare sare

You know say our love na confirm

I will give it to you, baby girl you drive me crazy

Ja-ne o, Janet, There’s no need to fidget

You no be panti o, Janet, Iwo nikan pere

Talo mo oriki Ja-ne o, e pariwo

My baby sweet pass pami o, mi o le pariwo

As you don say yes, omo na cruise

Without you girl, I be like footballer ti o ni boot

I’ll take care of you baby, I go make sure na my duty

Na me go cook for you and you can call me baba put

Ja-ne o, Janet, There’s no need to fidget

You no be panti o, Janet, Iwo nikan pere

Talo mo oriki Ja-ne o, e pariwo

My baby sweet pass pami o, mi o le pariwo

I love you, I dey love you

I wanna sleep with you, yeah yeah

Click to see more posts about 👇

See Also

Login to Comment Login

Go Back To The Top

Music of the Week