Naijaloaded Logo

HIP HOP | GOSPEL |

NAIJA SONGS | GH SONGS | ZA SONGS

Jamscity 2

Zinoleesky – On Go Ft. Didi B

Posted by on February 10, 2026 11:23am

0

The Headies-nominated Nigerian rapper, Zinoleesky presents a new melodious sound tagged “On Go“.

To spice things up, he collaborated with Didi B.

I would highly recommend listening to this fascinating song. Kindly click on the download button to enjoy it, and please remember to bookmark this site for more amazing tracks.

Listen, Stream And Download Below:

Zinoleesky On Go Lyrics:

Hmm, mm-mm, mm-mm

(Meduaa), ah

Meduaa will come in, I no wan hear myself (I no wan hear myself)

Don't know what's wrong with me, but I no dey too feel myself (I no dey too feel myself)

Now you know I'm popping, so plenty kele dey my side (plenty kele dey my side)

I give them back-to-back, strong pass Duracell (strong pass Duracell)

Èmi baba òlòwò, I'm on go-go

Áwọn boys and girls, wọn jo'jò

Pepper dem like rodo

From Agege to Magodo

Mò l'òwò, I'm on go-go

Áwọn boys and girls, wọn jo'jò

Pepper dem like rodo

From Agege to Magodo

I'm on go, make dem no fit chance me (make dem no fit chance me)

I know who I bad pass, but I no know who bad pass me (I no know who bad pass, bad pass me)

I'm on go-go, make dem no fit chance me (make dem no fit chance me)

So when I face my fears, I just keep on dancing (ahh yo, shògun)

Ok, faut l'lock down (strike)

Sur le logo, y a pas stress

C'est dans l'dodo, un peu de Cali', après on va dodo

Y a pas d'tchoin, donc en fait on va pas co'

Ok, fin de la journée

On veut le G, á la fin de la journée

Elle a bon cra, wallah, on a juré

On va casser, tant pis si t'as joué, eh

Uzi (uh-uh), tu vas goûter les Uzi

Conspiration Marliène

Un, deux, trois, quatre, bet (Un, deux, trois, quatre, bet)

On est baya (on est baya)

From Abidjan to Lagos (okay-okay)

Dem say na your music go save us (okay-okay)

She say "Baby, do me a favor" (no-no, no-no), kei

Run down to Lagos, wáyò (walahi)

Báá yòni

Ah-ahn, don't kill my vibe

If you need sacrifice, I go kill more pig tonight

She very classified

Different feature, same fight

Different class, same flight

Anyhow e take right, bobo, make sure you stay fly

No call me 'cause you see me

No call me 'cause you need me

Call me 'cause you love me, I'm into real something

You can tell me how you feeling

'Cause I wanna be long thing

You wan make I do you strong thing

So when I face my fears, I just keep on dancing (I just keep on dancing)

I just keep on dancing, I just keep on dancing

I just keep on dancing (wake up like that), I just keep on dancing

(Meduaa, Meduaa)

Click to see more posts about 👇

See Also

Login to Comment Login

Go Back To The Top

Music of the Week